Hello paddy mi, mo gbo pe
That you now belong to the ios users
And at all times, always on the island
Feels so good to drive cars
Money go come, Money go come
Cause this life na turn by turn
So you all can stand and watch
Until I make it to the top
Cause me no care bout wat dem talk
Same time me no give a fuck
Whether dem like it or not
Imma keep dropping hits like its hot
Friends like Corona dem be virus
Oh Jah Jah guide and protect us
And you see badman no tire
Everyday me I go dey fire
No retreat and no surrender
Hello paddy mi now tell me how far
When we dey jump on Okada
Me sef my money dey come oh
Cause this life na turn by turn
I put everything all on God
So you all can stand and watch
Until I make it to the top
Me no care bout wat dem talk
Same time me no give a fuck
Whether dem like it or not
Imma keep dropping hits like its hot
Gbo gbo wa la jo ma gbera
So Jah Jah guide and protect us