LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

HUSTLE

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
My brother don't be sorry
Yuh know say time be running
The thing don't wait for nobody
Hmmn
Night and day, mo n sise moju
Work and pray, mi o ma Kan ju
Kowope, cash come in bundle
Money chase oh yeah
Who no like igbadun
Run my race, it's not by muscle
Na by grace oh, them say na juju
Flashback to the beginning
Switch sides if you ain't winning
My brother time dey goo
You better hustle
Small pikin don dey grow
Oo hey
Inside this struggles
You no dey for the show
So what you gon do
It's about who you know
And where ya been to
I no dey sleep
Sleep
For the money
Eeeee
Steady grinding
One dey e go be
Shey you no believe
Oh yeah
You wan fi pull up inna Benz
Hustle
This my friends them sabi shenk
Abi you no go hustle hehe e
Abi na me too dey beg
Hustle oo haha eee
Nobody want to help
They don't gimme my respect
No shi shi wetin you expect hey
Family be my first yeah
I pray my hustle go bless
Le ebute Metta
Them know me very well hm ee
Na only me wey dey face my sapa
In the streets
Blood don turn water ayi
E be real
The thing no be mai mai
Hello my hommie
How you feel
Anytime to ba ri mi eee
Shey you dey happy for me eee
Or e dey pain you for your body eee
Shey e reach envy
Abi e don pass jealousy eee
Olorun

WRITERS

Jude Okoli

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Religion