LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Knack

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Han han han han han ey ey
Stillyafavoritesinger
I gat to see it before i buy it
Before i buy it oh baby
I gat to see i gat to feel it baby
Before i carry
Before i carry omo to shan
Omo to ba wunmi mo ma gbe
Mo ma na'ika sibe
I go carry wetin i like
Any girl wey like me
I go like am back
We go do as we like tonight
A'jo ma knack ara wa
Knack ara wa
Oya sun gbalaja
Sun gbalaja
A'jo ma knack ara wa
knack ara wa
Oya sun gbalaja
Sun gbalaja
Ka'jo ma knack ara wa
Knack ara wa
Oya sun gbalaja
Sun gbalaja
A'jo ma knack ara wa
Knack ara wa
Baby oya sun gbalaja
Ey ey aah
Hello jah made it cruzzy
Them say them say e no concern me
How i go buy wetin i no see aje
No come dey whine me
This kind body you know i can't miss
Shawty come make we get aligning
Way your booty bounce
You know i like it
Call me alhaji
I getti money
Good bad boy you know from trenches
Let me take you far away
Far away ti o ni le shalaye
Make other people jealous our way
Baby no go leave me for another day eh
A'jo ma knack ara wa
Knack ara wa
Oya sun gbalaja
Sun gbalaja
A'jo ma knack ara wa
knack ara wa
Oya sun gbalaja
Sun gbalaja
Ka'jo ma knack ara wa
Knack ara wa
Oya sun gbalaja
Sun gbalaja
A'jo ma knack ara wa
Knack ara wa
Baby oya sun gbalaja
Ey ey aah
Make i dey alright
Make I feel alright o
From morning till the night oh eh
Baby give me vibes oh eh
Make you free your mind
Cause you dey my side o
I go give you vibes oh e shawty
Make we off the light oh ey ey
I gat to see it before i buy it
Before before before i carry
I gat to see i gat to feel it baby
Before i carry
Before i buy it
Omo to ba wunmi mo ma gbe
Mo ma na'ika sibe
I go carry wetin i like
Any girl wey like me
I go like am back
We go do as we like tonight
A'jo ma knack ara wa
Knack ara wa
Oya sun gbalaja
Sun gbalaja
A'jo ma knack ara wa
knack ara wa
Oya sun gbalaja
Sun gbalaja
Ka'jo ma knack ara wa
Knack ara wa
Oya sun gbalaja
Sun gbalaja
A'jo ma knack ara wa
Knack ara wa
Baby oya sun gbalaja
Ey ey aah
Stillyafavoritesinger
Han han han ha
Han han han ha ah ey
BhixoTunez
Ha han han ey
Elkeyzpro

WRITERS

Abiola Fasasi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence