The way you dey (Heyeehey Heyeehey
The way you dey do me baby
The way you dey do me baby
And I love you baby maka you do me hebemma o
The way you dey do me (Baby yeh
Dey scatter my brain o (Baby yoo
The way you dey do me (Baby eh
Dey do me well o (Baby yoo
Only you I know girl (Baby yoo
And I love you baby maka you do me hebemma o
Baby touch touch me and feel the love in my heart
Can you see girl you shot an arrow in my heart
How can I know that girl you love me like this (Love me baby o
How can I know that girl I need you like this (You know me
Nobody know me baby (Girl you know me
Nobody love me like you (You know me
Nobody need me the way (Girl you know me
I just dey need you oh baby
Baby if you leave me like this
Na the way you dey do me you dey do me hebemma o
The way you dey do me baby
The way you dey do me baby
And I love you baby maka you do me hebemma o
The way you dey do me (Baby yeh
Dey scatter my brain o (Baby yoo
The way you dey do me (Baby eh
Dey do me well o (Baby yoo
Only you I know girl (Baby yoo
And I love you baby maka you do me hebemma o