God you have done it for me
God you have done it for me
You have done it for me yehee
God you have done it for me
You've done it for me yehee
I say thank you daddy (ooooo
If I no get I go call you daddy
And you go bring me the bread and sardine
If e hard you dey turn up for me
In the dark you dey light up for me
If I broke you dey give me money
If e choke you dey show up for me
Its my turn me oo me I go shine
God don bless me oo me I go shine
Na my turn oo me I go shine
I dey pray I dey shout yo me I go shine
I got ice on my neck o me I go shine
Now my guys dey pull in a G wagon shine
Cos my God don do am for me yo
God you have done it for me
You have done it for me yehee (done it for me yeh
You have done it for me (you have done it for me yo
I say thank you daddy (ooooo
God you have done it for me (you have done it for me yo
You've done it for me yehee (done it for me yeh
You have done it for me (you have done it for me yo
I say thank you daddy (ooooooo
God you have done it for me (you have done everything oh my father o
You have done it for me yehee
You have done it for me (you have done it for me yo
I say thank you daddy (ooooo
God you have done it for me (I thank you my papa Jehova
You've done it for me yehee
You have done it for me (you have done it for me yo
I say thank you daddy (oooooo