THEY SAY MONEY CAN’T BUY HAPPINESS
I WOULD RATHER CRY IN A PRIVATE JET
THAN TO BE SMILING IN THE TRENCHES
EVEN THE GIRL WEY YOU LOVE GO FOLLOW ANOTHER MAN
WHEN THERE IS NO MONEY AH
CAUSE ONLY ME GOT ME YEAH SO
NOBODY GO FOLLOW ME FEEL MY PAIN
I DO MY THING MY WAY ooo ah
NOBODY GO FOLLOW ME FEEL MY PAIN
So many oppressions on instagram
And me I no fit risk my life
Cause if person go do ritual
Even my n*ggas wey don make am now
If I call on them Dey go fall my hand
And me I no fit reason am
Make we no go Dey get quanta cause
Even the girl wey you love go follow another man
When there is no moneyyyyy Ah
Cause only me got me ahh say
Your girlfriend go follow another man
When there is no moneyyy ahhh
NOBODY GO FOLLOW ME FEEL MY PAIN
I DO MY THING MY WAY ooo ah
NOBODY GO FOLLOW ME FEEL MY PAIN