My pastor say my reward Dey heaven
My reward they for Polanco
My reward they for Polanco
You go give me my award oo
I’m sorry this is the life I chose
Bless me no forget my padi ooo
I say this is the life I chose
Bless me no forget my padi oo
Make I make money before I cast
I been they try to finesse Dorcas
But only money fit make her dance
They said hard time would never last
But if money no Dey my guy
E Dey kill confidence at times
Me I know say shenking plenty
But make them no comot me for setting
Bastard money before me I thirty
And me I know one thing is certain
Nobody fit hinder me blessing
But make e no be when I don go
Una go give me my award oo ah
Bless me no forget my padi ooo