Jaysynths give dem the fire
And dem ah calling your phone oh-yeah
My baby girl no dey see them
Make dem no go block your shine oh yeah
Na me and you for the roof tops
We go dey sing my song oh yeah
And baby girl never leave me
Cause I have fallen in love oh yeah
I just really wanna make that cash oh yeah
And I never wanna leave for no man oh
And I really wanna make that cash oh-yeah
No leave me Mariam oh (Don't leave me Mariam oh yeah)
Who's gon' love you better
Who's gon' give you good loving
Hit it right in the morning
Who's gon' get you wetter
Tell me who got keys to my Beamer ahh
Shawty got ass like a sinner
Shawty she be looking like she's still on
And me I wanna eat her eat her
Mariam shawty looking like she a trophy
Like it when she move the body closely
Omo girl you gon kill somebody
Nacupenda baby please remember
That deal wey you tell me
That time wey you hold me close
No leave me Mariam oh (no leave me Mariam oh)
No leave me Mariam oh (no leave me Maria oh)
No leave me Mariam oh (leave oh)
No leave me Mariam oh (yo oh-oh oh)
No leave me Mariam oh (yeah-hh)
Jaysynths on the beat yeah