Igwe OBO baddest understand
Hey somario we starting to dio yeh yeh kiligi
Plenty people don dey ask hey eh
Na which baba do the jazz hey eh
Say the baba do well for me hey eh e e e
Na my life don better hey eh
Not because I suffer pass hey eh
Not because I pray and fast hey eh
No be osho no be jazz okwa Chineye hey eh e e e e
Osinachukwu nwa n'nem madu
My humble father Osinachi
My loving daughter sinachi mo
No be by force to go dubai
Abi na wetin cause the fight
And I just dey my own dey laugh eh
They want to take way my favour
They want to spoil my career
Dey no know say I get flavour
And about to take off everywhere oh
Osinachukwu nwa n'em madu
I go name my first daughter Sinachi
My loving mother sinachukwu
Promotion letter sinachi mu
Now we shutting down malaysia
Every show the boy dey conquer
Thank you Lord you show me love
I go sing praises from house to church
I go throw party for every town
See my motor see my mansion
Tell me why I no go shout
Not because I suffer pass o o o o o
Not because I pray and fast
Osinachukwu nwa n'em madu
And I thank the Lord wey oversee me
And I thank the Lord for humblesmith
And I thank the Lord wey give me power o
And I thank the Lord for all the richies
I dey pray for house you give my mansion
I dey pray for car you give me phantom
I dey pray for fans you give me stadium
You dey show me love no be lie
Igbo kwe uzwenu ndgi biri
If no be God were I for dey
Forever we go give God the glory
We dey travel dey go dey come o o o o o
Everything we do dey prosper
Not because your name na favour
All is by the grace of God oh
Plenty people don dey ask hey eh
Na which baba do the jazz hey eh
Say the baba do well for me hey eh e e e e
Not because I suffer pass hey eh
Not because I pray and fast hey eh
No be osho no be jazz hey eh e e e e
Osinachukwu nwa n'em madu