She for leave me follow Diya
Your love dey worry me now
I'm loving the way that you give me blood tonic original
Girl I want you for breakfast for lunch na you I want Mina
She for leave me follow Diya
You know my love no go change o
I bin dey love you for long
You and I will never stay apart o