Dem go feel am (Sharrap na men dey party)
Cause I talk am, cause I talk am ah
Dem go feel am, dem go feel am
Cause I talk am, cause I talk am
A me stubborn, and i dey ginger
With the drip I be the flyest,
I just wan chill for no gps,
Cause i'm rich and i'm gangsta
Cause i'm rich and i'm gangsta
It's a gangsta party men (Ahh, inn)
Shayo go dey, igbo go dey ye,
Cause na, cause na, cause na
Cause na gangsta party men
It's a gangsta party men, (Ahhh, ahhh)
It's a gangsta party men,
Omo na gangsta party men,
Omo na gangsta party men,
Omo na gangsta party men, (Gangsta)
It's a gangsta party men,
Say men dey party, who goes,
Who dey check am, who wan,
Put body when funds Dey (Who goes you)
Cause na all i really sabi oh,
Me na gangsta and i'm proud,
I dey calcu, my spendings and my blessings,
At the same time, (HunCho for mayor)
A me stubborn and I rugged ahh,
It's a gangsta party men,
Omo na gangsta party men,
Omo na gangsta party men, (Ahh inn)
It's a gangsta party men,
Omo na gangsta party men,
It's a gangsta party men,
Oya come make we party, party oh everyday
See I mat New Zeeland Fatboi And HunCho
Plenty bad bitches on the grove,
I got the pretty pretty ladies,
Just dey party oohh, (Party oohh)
Me kp kelly wey no like stress,
Make we party oohh, (Party oohh)
Girl you look like my type,
I just deyy chill dey burn calacu,
Cause na gangsta party men, (Ahh, inn)
It's a gangsta party men, (Party oohh)
It's A Gangsta party men, (We dey party)
Omo na gangsta party men, (We dey flex)
Omo na gangsta party men, (We dey flyest)
Omo na gangsta party men,
It's a gangsta party men,
Say men dey party, who goes,
Who dey check am, who wan,
Put body when funds dey (Who goes you)