Anything you point na kill
That's how your body steady do me
I no fit lie I want you Aunty
Anything you point na kill
That's how your body steady do me
Only her custard, custard
Girl your body na miracle
Look into my eyes anything you want I buy 2
Anything you point na kill
That's how your body steady do me
I no fit lie I want you Aunty
Anything you point na kill
That's how your body steady do me
Take a walk now in my shoes
I just Dey follow your cruise
Anything you point na kill
That's how your body steady do me
I no fit lie I want you Aunty
Anything you point na kill
That's how your body steady do me
Anything you point na kill
That's how your body steady do me
I no fit lie I want you Aunty
Anything you point na kill
That's how your body steady do me