Either preach or talk yeah
I just need your thoughts
Is this cruise or is this love?
You mess up my whole formula
You Marsh up my whole medullar
You mess up my whole formula ahh
You Marsh up my whole medullar ah ha
Now baby yarn me your mind
Now baby yarn me your mind
For your body I be Magnetor oh ha
For your body I be Magnetor
Shey na you I wan kolombi?
You are my peace and my harmony
So yarn me your mind oh ho
You mess up my whole formula ah
You Marsh up my whole medullar ah ha
You mess up my whole formula ahh
You Marsh up my whole medullar ah ha
Now baby yarn me your mind
Now baby yarn me your mind
For your body I be Magnetor
For your body I be Magnetor