Girl you stole my heart away
She give me on a low low low
Tell me why i go leave you
Dis kind love dey scatter my brains
All my ex no fit be like you
Bae no one ,no one but you
Everything little she dey do
Tell me why i go leave girl
I will dey with you all the time
Tell them back to sander,
She give me on a low low low
Tell me why i go leave you
Ur love did dey do me dada
Dis kind love dey scatter my brains
All my ex no fit be like you
Bae no one ,no one but you