Way she Dey finesse on me OnG
No Dey find nigga wey dey complete
Say she want a guy wey go do her do like me
Now she want a guy wey no Dey complain
Yes I got booze for the night
Anytime you wanna link up girl (Oou link up)
Cause when we link up girl you know the vibes
Cause I don't really have a word for this
Came a long way now I'm done with this
Call me on the phone I need your company
Super kinda missy with the confidence
Now I got money and she aim to please
We dey smoke one, now she say bring two please
If I give her one she go born two kids
She Super kinda missy with the confidence
Palmwine and the weed smoke
Run around, get real though
If you feeling what I feel then let me know,
Don't be acting childish, I can't be no
Fool for your love, mi won't
Your heart so tender but your attitude be lethal
You know sef say the thing na ogologo
She wanna come and play with it
She wan kneel down, give me bolombo
I come hit her with the back and front combo
She change my name in her phone to Rambo
Terminator how I please her, Go down low
I swear she too fine like a centerpiece (Centerpiece)
Na only this girl get my Melody (Melody)
Na only this girl be my Remedy
I swear she too fine like a centerpiece (centerpiece)
Nah only this girl get my remedy
Na only this girl get my Melody
Na only this girl be my Remedy
Cause when we link up girl you know the vibes
Now I got money and she aim to please
We dey smoke one, now she say bring two please
If I give her one she go born two kids
She Super kinda missy with the confidence Oh