Call me on the phone when you need someone
Call me on the phone when you need some good good loving
I go buzz this your line if you no gimme detty whine
Put am for my body make I feel your kalakuta dancing
Baby Michael Jackson no haffi do the things wey you ah do
Whine fi me baby make you show me kalakuta dancing
Baby you're a player come and play me with your jersey
Baby you're a player come and play with your jersey
Baby hold me down girl I don't wanna lose ya
I don't wanna lose your love tonight
Mommy way your body bounce for me baby
Take am easy way you whine fi me baby
Girl I'm tryna fight like a soldier
Never wanna act like I dunno ya
Put am for my body do the hmm hmm ah
Baby you're a player come and play me with your jersey
Baby you're a player come and play with your jersey
Baby hold me down girl I don't wanna lose ya
I don't wanna lose your love tonight
Mommy way your body bounce for me baby
Take am easy way you whine fi me baby
Baby you're a player come and play me with your jersey
Oh lord of mercy baby you're a player come and play with your jersey