Now Oluwa don bless my hustle
Your chineke nogo fail you
God am holding am holding on you
Because chineke nogo ever fail you
My chineke no Dey fail mmadu
And I've been balling all night
And everybody wonna follow me
Now all the girls they wonna ball with me
We balling in source cause we made money
Wey all the people wey dey show me love
Ogadi mma if you get make I get
Togbu onwe ya if you ball make i ball
Fa ncha buzi friendnemies
Cause ama m they thinking it
And ama m they can't stop it
Prophesy they can't get it
And I've been balling all night
And everybody wonna follow me
Now all the girls they wonna ball with me
We balling in source cause we made money
Wey all the people wey dey show me love
Ebe ha n'egiri ka ha rie mmadu
Nwannem ofolu ka ha gbu o mmadu
ị mana ndị a adi afu mmadu
Obi fele fa azu fa chi iri mmadu
Ebe ha n'egiri ka ha rie mmadu
Nwannem ofolu ka ha gbu o mmadu
ị mana ndị a adi afu mmadu
Obi fele fa azu fa chi iri mmadu