I dey love they way she dey wyn
Anytime wey you need somebody
And i pray oooh make the love e no go cast
If dem dey like make dem dey talk
Dem go talk say you do me jazzaa oooooooh
I dey love they way she dey wyn
Girl i dey knock knock knock
Girl i dey knock knock knock
I dey love they way she dey wyn