LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Loco

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Elderbros for a reason baby
Them dey follow as i'm leading baby
They be like what you feeling
They don't even know say me i'm winning lately
They talk say me i loco loco
Cause i don't smoke coco coco
Like i'm loco loco
Cause i don't smoke coco coco
Oyeah i'm loco loco
Loco loco
I'm loco loco and i won't smoke coco coco
Oyeah i'm loco loco
Loco loco
Yeah i'm loco loco and i won't smoke coco coco
Don't know why them dey hail me
E be like say na why dem dey hate
Anytime i need help i meet eledumare
Any time when i win i jubilate
See me i come straight
Omo if i give i must take
And i don bad bad since before malaria
So make nobody body come close
Thank you
They talk say me i loco loco
Cause i don't smoke coco coco
Like i'm loco loco
Cause i don't smoke coco coco
Oyeah i'm loco loco
Loco loco
I'm loco loco and i won't smoke coco coco
Oyeah i'm loco loco
Loco loco
Yeah i'm loco loco and i won't smoke coco coco
See my gee don't play with me
I don't really care if them trolling me
Many people wey been fight fight me
Mehn i swear all of them don fall
Elderbros for a reason
Mehn i winning every season
Now they start to believing
Energy energy me i gat me i gat within
Elderbros for a reason baby
Them dey follow as i'm leading baby
They be like what you feeling
They don't even know say me i'm winning lately
They talk say me i loco loco
Cause i don't smoke coco coco
Like i'm loco loco
Cause i don't smoke coco coco
Oyeah i'm loco loco
Loco loco
I'm loco loco and i won't smoke coco coco
Oyeah i'm loco loco
Loco loco
Yeah i'm loco loco and i won't smoke coco coco

WRITERS

Diala Obioma

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence