Omo i no dey fear no more
Omo if i fail i will learn and i will level up
Omo i no dey fear no more
Omo if i fail i will learn and i will level up
You see i don't wanna wait wait wait wait
I don't wanna wait no more
I don't wanna wait no more
I no wan dey procrastinate
I don't wanna wait no more
I don't wanna wait no more
Everyday on my kneels i dey pray
Make oluwa blessings make e come my way
And everyday i be stacking up this jams
Cause i know one day my bro e go pay
And all the djs dem go put am on replay
Omo i no dey fear no more
Omo if i fail i will learn and i will level up
Omo i no dey fear no more
Omo if i fail i will learn and i will level up
You see i don't wanna wait wait wait wait
I don't wanna wait no more
I don't wanna wait no more
I no wan dey procrastinate
I don't wanna wait no more
I don't wanna wait no more
Baba God come Dey test me
I no know why him dey test me
I don tire for the exam oh
Abeg oluwa make you bless me
Make this nigas no dey oppress me
Make i make my mama proud
You see i don't wanna wait wait wait wait
I don't wanna wait no more
I don't wanna wait no more
I no wan dey procrastinate
I don't wanna wait no more
I don't wanna wait no more