Told my mama I still dey young
Omo make the matter no go long
I no wan dull mmmm I no wan dull
Told my mama I still dey young
Omo make the matter no go long
I told my mama make she wait
Mmmm Say na my dream I dey follow
I like dey make people dey dance like poco
Mmmmm Make dem dey dance like poco
Mmmmmm she dey tell me shut up
Mmmm She no know I don loose
Told my mama I still dey young
Omo make the matter no go long
I no wan dull mmmm I no wan dull
Told my mama I still dey young
Omo make the matter no go long
I Dey do weytin my mind telling me
No be weytin person telling me
I know many many friends wey be enemies
I Dey do weytin my mind telling me
No be weytin person telling me
I know many many friends wey be enemies
Told my mama I still dey young
Omo make the matter no go long
I no wan dull mmmm I no wan dull
Told my mama I still dey young
Omo make the matter no go long