LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Rescue

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I'm all about my money my nigga
I been getting money since I was a boy nigga
Born in Maryland ikeja cantoment barracks
Faced the street so early everybody dey para
2002 be ikeja cantonment bomb blast
People scatter for there everybodyeee japa
Like sometimes I go fall but I go stand up no yawa
Embrace everything give what is to ceza to ceza

Na for dis country I know say money dey
But we no know how the matter just dey ever play
Everybody dey hustle just to get this pay
But e no dey ever easy just because of say
E no be today government don dey trade day
The resources wey God say make we dey take
Secure ourselves
But theses ones dey vex
Dem no even send
Dem no even stress

I see the future
But nah for rare view
Somebody come to my rescue
Cos e be like say wahala go dey
Make I no craze before day

I see the future
But nah for rare view
Somebody come to my rescue
Cos e be like say wahala go dey
Make I no craze before the brighter day

As I smell a new day a new song
This why my mama call me dream boy
Maybe make I party make I drink small
I no get another life I only leave once

As I smell a new day a new song
This why my mama call me dream boy
Maybe make I party make I drink small
La la la la la la la la la la la

I see the future
But nah for rare view
Somebody come to my rescue
Cos e be like say wahala go dey
Make I no craze before the brighter day

I see the future
But nah for rare view
Somebody come to my rescue
Cos e be like say wahala go dey
Make I no craze before the brighter day

WRITERS

Ife Oyinloye, Damilare Adeyemi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Race and ethnicity