Everytime you de poke my mind like a porcupine
Give me love no go put my life on the line
Girl no be stevie wonder this your body gat me blind
1000 kilometer Filomena you blow my mind
Sweety a man like Nsala o
Chopi the sausage gala o ahn
Shey na like this we go waka oh
Filo you make e my body de raise o
Fiki Fiki On topu my face
No one come close baby I say na you be taste o
Give me vibe like I be suliya
African magic you be cinema
Early morning you de Killy man oh no
Make you sing like do re mi
The things you dey do me ko ye mi
This your kaka interesting
Impressing girlie impress me oh no
Sweety a man like Nsala o
Shey na like this we go waka oh
Filo you make e my body de raise o
Fiki Fiki On topu my face
No one come close baby I say na you be taste o