Oh girl you're driving me wild
C'mon and get closer to me
Your body's fine and mehn
I love the way you just dey
You just dey wind am well
You just dey wind am well
Work that body with it with it
Shake drop make we hit the floor like you sitting with it
She's like a belly dancer
The way she moves too many things I want to ask her
Please don't lie, tell the truth
Oh girl you're driving me wild
C'mon and get closer to me
Your body's fine and mehn I love the way you just dey
You just dey wind am well
You just dey wind am well
Step into the club right on time
And I see this girl with a twisted spine
I was chilling with a friend of mine
But I got to leave the ass is getting fine
She catch my eye, omo I no go lie
I no understand how she just dey whine
I got to get her, get her
I must to get her, get her
I dey feel as if I don kolo
Everybody wey dey there dey gisoro
I dey distract from head to toe
Even if mumsie come sef I no go know
I fit to dash her all my dough
Give her my heart oh, no paro
I got to get her, get her
So come on closer, Closer
Donjazzy wetin you dey yan oh
See as she just dey whine that thing
She looks so clean, she looks so mean
Omoge wanbi jeka jo dance
After we dance, we go try romance
Then you go know say don enter one chance
Yes them dey call me one chance
Cus I’m the koko master now (One chance)
Kokolet when it don enter
You no go see any man after
Im the koko master what you say now
Oh girl you're driving me wild
C'mon and get closer to me
Your body's fine and mehn I love the way you just dey
You just dey wind am well
You just dey wind am well
At it again she blowing my mind
Blowing the time I got to get a seat on the line
And every one of them fine
Better be in the place before I finish the rhyme
Eh, she committed a crime
Understand what i’m saying she committed a crime
Eh, that’s the sound of the police
The weapons on her body making everybody freeze
What will it take to get in your gate
Im loving your shape and watching how your body rotate
And we can chill in Belize on a yacht on the cape
Catch your thrill in the breeze
Ive been thinking about making love on the beach
The way you running your body
The way you running your body
Oh girl you're driving me wild
C'mon and get closer to me
Your body's fine and mehn I love the way you just dey
You just dey wind am well
You just dey wind am well
Oh girl you're driving me wild
C'mon and get closer to me
Your body's fine and mehn I love the way you just dey
You just dey wind am well
You just dey wind am well