LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

FAR AWAY (feat. Pjay)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Indo and PJAY!!!

I don't mind you dey faraway
Baby me still go dey wait
I don't mind you dey faraway
Baby me still go dey wait ooo
Na me and you together
Yoh!!!
Together forever
Yoh!!!!
I don't mind you dey faraway
Baby me still go dey wait
I don't mind you dey faraway
Baby me still go dey wait ooo
Na me and you together
Yoh!!!
Together forever
Yoh!!!!

E don tey wey I dey your matter
No be now I go giveup
No be today me don dey your matter
No be now I go giveup
Oh oh oh oh oh oh
Oh oh oooooo oh!
Oh hi!!
Oh ho oh oh oh oh
Oh oh oooooo oh!
Baby you're my best friend
My other half oo
Omo you dey my hand
Like body tatoo
Oh hi!!!
Baby mio le salaye
Bo se use mi since you faraway
E be like sey I go relocate oo
Cus you're always on my mind oo

I don't mind you dey faraway
Baby me still go dey wait
I don't mind you dey faraway
Baby me still go dey wait ooo
Na me and you together
Yoh!!!
Together forever
Yoh!!!!
I don't mind you dey faraway
Baby me still go dey wait
I don't mind you dey faraway
Baby me still go dey wait ooo
Na me and you together
Yoh!!!
Together forever
Yoh!!!!

I dey dream of you
Just to see gleams of you
Everything wey I do
Baby it's for you
You better pass them
You fine pass them o
You swag pass them
Anything you do omo na perfect o
Iwo nimaa mu saiya
Ajo malorawa gbo
If baba God don say yes
Nothing anybody can do
Baby mio le salaye
Bo se use mi since you faraway
E be like sey I go relocate oo
Cus you're always on my mind oo

I don't mind you dey faraway
Baby me still go dey wait
I don't mind you dey faraway
Baby me still go dey wait ooo
Na me and you together
Yoh!!!
Together forever
Yoh!!!!
I don't mind you dey faraway
Baby me still go dey wait
I don't mind you dey faraway
Baby me still go dey wait ooo
Na me and you together
Yoh!!!
Together forever
Yoh!!!!

WRITERS

Iloyi Oluwole, Joseph Adeiza

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion