LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Obodo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Tell the guys and girls for your yard
Say party dey for my yatch
Dress code is all white everything
Come ready for blast
No bad vibes only good vibes
Promise u won't lack anything
As I Dey I don kpeff up don kpuff up
And I still dey top am up
If I catch your man tonight na murder (murder)
Ganja men dey one corner dey roll up
Incase u go like kush up
Isa full package for the arena
Obodo dem go know
Say people don show
Nobody killi this show pass e us
Ayaya oyoyo
Obodo dem go know
Say money pass money
Nobody chop this muller pass e us
Ayaya oyoyo

No slogodo for
No slogodo for
Me say no slogodo for
For this place o

No slogodo for
No slogodo for
Me say no slogodo for
For this place o

Adidi dadade dade dade dadidi dada
Adidi dadade dade dade dadidi dada
Adidi dadade dade dade dadidi dada
Adidi dadade dade dade dadidi dada

Spread the love no spread the fight Merriment enjoy the life
Join the fight no let the plane e leave u go

All my beautiful ladies
Make that ikebe worth it
No wyn for that bobo
Wey no get e doh

As I Dey I don kpeff up don kpuff up
And i still dey top am up
If I catch your man tonight na murder (murder)
Ganja men dey one corner dey roll up
Incase u go like kush up
Isa full package for the arena

Obodo dem go know
Say people don show
Nobody killi this show pass e us
Ayaya oyoyo
Obodo dem go know
Say money pass money
Nobody chop this muller pass e us
Ayaya oyoyo

No Slogodo for
No Slogodo for
Me say No Slogodo for
For this place o
No slogodo for
No slogodo for
Me say No Slogodo for
For this place o

Adidi dadade dade dade dadidi dada
Adidi dadade dade dade dadidi dada
Adidi dadade dade dade dadidi dada
Adidi dadade dade dade dadidi dada

No slogodo for
No slogodo for
Me say No Slogodo for
For this place o

WRITERS

Ine Aju

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence