LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Tomorrow

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ayayaaa ahhh malor downgrade o ! Ah juice GirL ayi!
Tomorrow get e beller o ahhh
No one know wetin e go born o ahhh
Tomorrow get e beller o ahhh
No one know wetin e go born o ahhh


No, no , no, no malor downgrade no one
No, no, no, no malor downgrade ooo
No, no, no, no malor downgrade no one
No, no, no, no malor downgrade ooo

Papi stand up on your feet
Mami show dem say u fit
Work and pray, pray , pray
Work and work and pray
Work and pray, pray, pray
No let dem use u play
Nobe by muscle
Work and pray , pray , pray
Work and work and pray
Tomorrow get e beller o ahhh
No one know wetin e go born o ahhh
Tomorrow get e beller o ahhh
No one know wetin e go born o ahhh

Person wey come from the gutter
Fit be a footballer
Person wey come from the gutter
Fit be otedola
Me sef I come from the gutter
Now I’m a super star
I am a super star
Your body dey hot o make you drink e colie water
JAH wey give u bread go still give u the butter
Niwon meju simi kokaye
Money dey for pocket jaye
Mji ego na akpa
Akubo amigege lobe


No, no, no, no malor downgrade no one
No, no, no, no malor downgrade ooo
No, no, no, no malor downgrade no one
No, no, no, no malor downgrade ooo

PUBLISHERS

Lyrics © SOUND JUNKIE LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion