LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Gangst3r Niqqa

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
She say she want a gangster nigga
Sit down for the bed as she light my cigar
She want a nigga wey dey make 10 figure
Her body so smooth, she ah clean 8 figure

I tell her make she come my villa
Kiss her for her neck with a cold vanilla
She no dey smoke but she get rizzler
She say make I no stress, make I no reason her

Na so she dey smoke my thing
Ginger my thing
Proceed, no make a man sin
Jameson, with a little icy, oh no

Of course baby you can seat
Wetin eye don see
Look at me, tell me what do you see?
I’ll be rocking like a double UC
I’ll be rocking like a double UC

WC, tell me girl what do you see
When you take a look at me
Girl you wanna ride with me?
Shey you wanna vibe with me?
Make we see

Sakamaje,
This cruise fit make a man dey
Something must to kill a man, ye
Shey you wanna vibe with me
Shey you wanna handle me, ye ye ye

She say she want a gangster nigga
Sit down for the bed as she light my cigar
She want a nigga wey dey make 10 figure
Her body so smooth, she ah clean 8 figure

I tell her make she come my villa
Kiss her for her neck with a cold vanilla
She no dey smoke but she get rizzler
She say make I no stress, make I no reason her

Na so she dey smoke my thing
Ginger my thing
Proceed, no make a man sin
Jameson, with a little icy, oh no

Of course baby you can seat
Wetin eye don see
Look at me, tell me what do you see?
I’ll be rocking like a double UC
I’ll be rocking like a double UC

All she really want
A big fat jumbo
A kingpin, a honcho

Boss of the game
Sort of like Pablo, Gustavo
Nah I mean?

Whale money big like aristo
Hmm, maybe crypto money

Say she no dey do men on dreads
A true story
But I changed her perception on that
A cool story

Now she say that I’m bursting her head
I know honey
Tonight, I’m trynna get you so wet
A pool story

She say she want a gangster nigga
Sit down for the bed as she light my cigar
She want a nigga wey dey make 10 figure
Her body so smooth, she ah clean 8 figure

I tell her make she come my villa
Kiss her for her neck with a cold vanilla
She no dey smoke but she get rizzler
She say make I no stress, make I no reason her

Na so she dey smoke my thing
Ginger my thing
Proceed, no make a man sin
Jameson, with a little icy, oh no

Of course baby you can seat
Wetin eye don see
Look at me, tell me what do you see?
I’ll be rocking like a double UC
I’ll be rocking like a double UC

WRITERS

Antoine Otakpor, Efosa Osarenkhoe, Obioha Odyssey, Rugged, Osaze Jordan Igbinoba

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity