I give you thanks my lord my king
Every eye dey see the thing wey you dey do
Your kingdom reigns and you never change
Even the earth dey bow for your work
I shout it loud, I no fit close my mouth
Your work is good, just as you are good
Anytime am weak I call on you my father
Maka na olu ya di nma ooo
Maka na olu ya di nma ...
You’re seated high, yes you reign supreme
We no fit deny the thing wey you dey do
Amongst the gods there is none like you
Your works are seen in all the earth
From Age to age, they sing your praise
Dem no fit deny the thing wey you dey do
I lift my voice in praise to you my father
O o lord I thank you for all you've done
Ni Oluoma olu lu anyi ooooo