Na only posin wae don kill posin
Go able know how posin die (die)
If you wan put you mot insai me case oh
E nor go good for you whalai (whalai)
Cause nobody owes nobody company
Cause nobody owes nobody company
Ar dae me dae for my corner
You dae you dae, in your corner
Ar dae me dae for my corner
You dae you dae, in your corner
Ar dae me dae for my corner
You dae you dae, in your corner
Ar dae me dae for my corner
You dae you dae, in your corner
Gbas gbos Gbas gbos no time
Me get no time for all your drama
I dey live life like it's a holiday
Money dey oh, we dae spray, we dae spray all night
Cause na only posin wae don kill posin
Go able know how posin die (die)
If you wan put you mot insai me case oh
E no go good for you whalai (whalai)
Cause nobody owes nobody company
Cause nobody owes nobody company
Ar dae me dae for my corner
You dae you dae, in your corner
Ar dae me dae for my corner
You dae you dae, in your corner
Ar dae me dae for my corner
You dae you dae, in your corner
Ar dae me dae for my corner
You dae you dae, in your corner