God I dey knock your gate
God I dey knock your gate Ogologo
{ La ti ogo do ogo Ogologo }
Stepmother take papa love from me
Labled me outcast for my fathers house
From two weeks deliverance turn five years slavery
Prophet no fit touch my head
Am living my life no send nobody
God I dey knock your gate
God I dey knock your gate Ogologo
Kabashi kabosh wan le gbe Sumomi
Kabashi kabosh wan le gbe Sumomi
Am living my life no send nobody Kabashi