Hmm yah ah I'm a bad man killer
Na Wetin grandma sell ladugbo wa
With the hope say lojo kon gon o ma kon wa
Mofe kawe but mama no get sterling
So I carry my bag mo ba sa nle
Iya fomi loju shey you see the bandage
Rolling my dice double six I Dey hope for
Eleda mi ma je mi ni'ya bi Schalke 04
2021 I stepped up my grind
Doing my things and I came on island
That same year me I lost my dad
Get rich or die while trying
And na music fruits Dey for my garden
Oshey Ike Anabi wa gbayii
Na me mama use represent my daddy
I go get to the top you go stop to Dey talk
Feeling all alone in my yara
Who dare to bully the boy their papa
Mehn I'm Feeling all alone in my yara
Who dare to bully the boy their papa
Back in the days wey be say we no get
Papa Dey try but then e no plenty
I checked my phone brother there's no credit
I want post my banger make them hear me
If I can dream it I can do it
Ain't no fucking body can be me
Bere mi ladugbo them sabi me
Kolu aiye ma Shey damu mi
If I can dream it I can do it
Ain't no fucking body can be me
Bere mi ladugbo them sabi me
Kolu aiye ma Shey damu mi
Kolu aiye ma Shey damu mi ah
Feeling all alone in my yara
Who dare to bully the boy their papa
Mehn I'm Feeling all alone in my yara
Who dare to bully the boy their papa