Too many evil my eyes don see
Too many tears my eyes don bleed
We gat to live no skip no sleep
We gat to pray to GOD to heal
Why you kon dey do like say
Abi na you go church pass o
I go shoot am for your matter
Any how e be brother abeg please no judge o
I go shoot am for your matter
I go kill am for your matter
If I don craze me I don't know o
If I don craze me I don't know o
I don't even know know know oh oh
I don't even know know know oh
I don't even know know know oh
If I don craze me I don't know o
If I don craze me I don't know o