Mystro eh na Olamakulama yebo
She say anywhere wey i go
She go follow bí gbormor gbormor
Nkan to ba fe shey ko shey
Lor ahn we go dey alright
(We go dey alright ahn ahn)
Every night we dey fight (ge ge)
You dey gbangban my head (eh eh)
Every night we dey fight (ge ge)
You dey gbangban my mind (eh eh)
Everything we do on a low
I dey hear am for outside (uju)
Nothing wey u wan tell me
(swear itʼs gon be the last time)
I want to believe you (oloun)
Itʼs like my heart is leaving me
Every night we dey fight (ge ge)
You dey gbangban my head (eh eh)
You dey migirimor She dey migirimor
Every night we dey fight (ge ge)
You dey gbangban my mind (eh eh)
Itʼs like my heart is leaving me
Every night we dey fight (ge ge)
She dey gbangban my head (eh eh)
Every night we dey fight (ge ge)
You dey gbangban my mind (eh eh)