Girl for your mata i no go let go
Baby you know say you’re my treasure
Baby don’t be wicked no no no
All alone you leave me solo
Girl your love don’t need a promo
Say no more I already dun know
Ololufe fe na you i follow o
Girl for your mata i no go let go
Baby you know say you’re my treasure
Baby don’t be wicked no no no