I just want to be successful
world wide I want to travel
Dem like make I Dey fight kongfu
Cos I want my people to belefull
one reason man Dey struggle
From Abuja to Montego bay
On a Monday down to Saturday
Money making we no come to play
By hook or crook I come talk truth
Transaction slip everyday
Celebration everyday (2x)
Money sweet anything u want u get it
Ask the people wey Dey overseas
E just get as the wey u go Dey feel
Money on my left money on my right
Because of money enough man dem a fight
You smell money anywhere we arrive
Money must be made no need to ask why
Money making is the order of the day
Even if everyday na holiday
I don’t care what anybody say
I don’t care what anybody say
By hook or crook I come talk truth