LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Jofumi

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Girl come feely my redeeme do re mi fa so la ti do o girl come feely
My redeeme do re mi fa so la ti do o yeah yeah only this your love
Way dey make me do like I do for you o like I do for you o
Yeah yeah baby o jo jo jo jofumi
Jo jo jo jofumi jo jo jo
Jofumi jo jo jo baby o yeah

See girl I no go let you cry only this your love way dey sweeti body
I no go let you go my lady o o o yeah yeah this your love way
Dey make me mayan mummy o say baby
Nor go let you go oya dance for me baby o yeah I dey feel
Your love my girl I dey feely your love girl I dey feely
Your love this feeling dey make me
Dey nor nor nor o o my lady o
My girl I go fight for you like commando girl i go fight for you
Like commando I no go play you like ronaldo yeah yeah

Girl come feely my redeeme do re mi fa so la ti do o girl come feely my
Redeeme do re mi fa so la ti do o yeah yeah only this your
Love way dey make me do like I do for you o like I do for you o yeah yeah
Baby o jo jo jo jofumi jo jo jo jofumi jo jo jo jofumi jo jo jo
Baby o jo jo jo jofumi jo jo jo jofumi jo jo jo jofumi jo jo jo

Your love like do ti la so fa mi re do
Girl i no go let you go
I no go let you Cry my lady o yeah yeah with the way youve been doing
The things you do o my girl you blow my mind I just wanna
Be by your side menkiyankah whohumwense o ikponwosalobuah o
Nornahzshuwe gumwen egbefumwenre o egbewa bobomwen
Ikponwosalobuah nornah zshuwhovhe normose gumwen
Egbe bobomwen o eh eh egbe bobomwen

Girl come feely my redeeme do re mi fa so la ti do o girl come
Feely my redeeme do re mi fa so la ti do o yeah yeah only this
Your love way dey make me do like I do for you o like I do for you o yeah yeah baby o jo

WRITERS

Osadebamwen Osaretin

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence