O like locozade way sweet for mouth
He give me energy way fit make me run
Run for you so tay I go win Usain Bolt
Me and you together munagigebi
I never want to feel lonely o yeah shamajo baby wa till the early mor mor
You give me love I go give you tiens two o o o o yeah
Only your love way dey make me dey
My baby o mayan mayan mayan
My baby o mayan mayan mayan
Only your love way dey make me dey
My baby o mayan mayan mayan
My baby o mayan mayan mayan
Let my body lead the way lead the way
You sure you ain't coming back again back again
Hands up and coffin him hand coffin him
High tension he wanting me hey
Let my body lead the way hey hey
Come again some other day hey
Let This body lead the way
You can take over From me another day hey hey
Say it louder and be calling me your honey
Make me wanting it deep down me
Still your petsy miyo huni hey hey hey
Look what you've done to me
I can't get enough of your love girl you the one for me
Baby your love e dey scatter my head oh elelele
Girl I no go let you go you make me fall yakata for you love
You scatter my dada haha haa haa haa
Only your love way dey make me dey
My baby o mayan mayan mayan
My baby o mayan mayan mayan
Only your love way dey make me dey
My baby o mayan mayan mayan
My baby o mayan mayan mayan