LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

High Mentally

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah, Yeah, Yeah, Yeah
Cana puff in the air
I just dey high mentally
Fi di gyal dem ah Rose
Long time I don dey ball like Makelele
I be catching flights, bitches catching Feelings
Dem don dey preach like Chris Okotie
Gather the advice put am for my Opay
As I just dey puff my cana on a lowkey
Ogbeni puff, Malo gbesare
Na money wey man dey calculate
But if fine baby come omagbelole
Rumpompom this Rumpompom this
BTC make you speaking jagbagantis
Rumpompom this Rumpompom this
Like shocolocobangoshe eeh
Rumpompom this Rumpompom this
Money too long dem no fit rubberband this
Rumpompom this Rumpompom this
Say money long dem no fit rubberband this
Yeah, Yeah, Yeah, Yeah
Cana puff in the air
I just dey high mentally
E dey burst my brain
Hey, Sexy gyal inna leggings
High grade with liquor she wan mix
She say dat she want me
But badman addicted to paper
Whole heap of girls dem dey pon me roaster
If you not talking money see you later
If you no dey talk money see you later
Long time I don dey ball like Makelele
I be catching flights, bitches catching Feelings
Dem Don Dey preach like Chris Okotie
Gather the advice put am for my Opay
As I just dey puff my cana on a lowkey
Ogbeni puff, Malo gbesare
Na money wey man dey calculate
But if fine baby come omagbelole
Rumpompom this Rumpompom this
BTC make you speaking jagbagantis
Rumpompom this Rumpompom this
Like shocolocobangoshe eeh
Rumpompom this Rumpompom this
Money too long dem no fit rubberband this
Rumpompom this Rumpompom this
Say money long dem no fit rubberband this
Yeah, Yeah, Yeah, Yeah
Cana puff in the air
I just dey high mentally
E dey burst my brain
Fi di gyal dem ah Rose

WRITERS

Micheal Agharese

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language