Make we dey go feel am dey go
Make we dey go feel am dey go
Bad man certified, me no need CV
When me pull up on your TV
Selecta play me that music
Me give the girl em butterflies pon dem tummy
And dem ah whine and dance to my music
Sing and bop to my to my rhythm
Dem say man ah badman ogbonofelifeli
And dem ah whine and dance to my music
Sing and bop to my to my rhythm
Dem say man ah badman ogbonofelifeli
No time, no time, no time
Cuz no time, no time, no time
Make money and waste no time
When me thinking man ah Albert Einstein
As the gbedu drop sey d kele go dey whine
Steady on my track brother no cross my line
Or you get kicked outta line
Boys just dey wonder why me so versatile
Kele just dey ask me watin be my zodiac sign
I tell her say na dollar sign
And dem ah whine and dance to my music
Sing and bop to my to my rhythm
Dem say man ah badman ogbonofelifeli
And dem ah whine and dance to my music
Sing and bop to my to my rhythm
Dem say man ah badman ogbonofelifeli
No time, no time, no time