Genuine ore showon (walahi)
Some of day ones never gonna mumi mona
Lati day one moti stubborn
Say them no love me anymore
See weytin the money cause
I swear to god I go stand
Me I no dey play with my money o o
Cos you no go take the blame for me o o
Brother no dey play this kind cunny o
After you do me bad no tell me sorry o
Me I no dey play with my money o o
Cos you no go take the blame for me o o
Brother no dey play this kind cunny o
After you do me bad no tell me sorry o
Una plenty wey just won see me down
Una plenty wey no won see me rise
For inside street we dey show love
But some other time aman jeju
Na disagree to agree my brother
If we fight we fit settle
Me I no dey play with my money o o
Cos you no go take the blame for me o o
Brother no dey okay this kind cunny o
After you do me bad no tell me sorry o