Things don tough many things dey happen
Paranbus dey the settings everybody don dust
Food for the gods ezemuo never chop
Wire never clear how the gods wan take chop
Everything don cost fuel don dey high
If you are the cause then so many at war
If you dey my city you go need to stand strong
If dem no believe you, believe yourself
Revising too much, brother man, kporwell
If you ask me how I'm doing, baba, all is not well
See country hard, keep it hundred
This no be time to come dey murmur
Person wey dey shout, bag of rice, he don shut up
The way the thing dey hard, cause the streets make me jollof
Bang, bang, bang, one or two don dey occur
See some promise and fail, things don't really really change
Lead us well, plenty people no well
Good roads, steady light, bring things price down
Leave bag of rice, do us well
If you no get money, police no be your friend
Many hospital no fit to treat you, my friend
Insecurity no let my people digest, na because
Things don tough many things dey happen
Paranbus dey the settings everybody don dust
Food for the gods ezemuo never chop
Wire never clear how the gods wan take chop
Everything don cost fuel don dey high
If you are the cause then so many at war
If you dey my city you go need to stand strong
Work no day, things don't change