I wish say you fit see my heart right now baby
What I'm feeling, is beyond words
I try say make I comot mind for the matta, yea
Who am I foolin'? Ko ma le work, no
You got me open wide, a thousand miles and runnin'
Cos my whole life I waited for this perfect moment
O da mi l'oju girl you're the one
When I wake up in the morning (early momo..)
I'll drop you a letter (for yo' domot)
Tellin' you I love you (oyin l'omo)
Nibo ni ka lo (I be takin' you out)
Na you I gat to chill with (Iwo nikan..)
Ko s'elomiran baby (baby sho'gbo)
O sha ma bami lo'le (baby sho'nuff..)
Make I fit exchange my time, for your love...
Ife yen, ife yen, ife yen
Na the thing wey me I want, ooh
Ife yen (Gimme your lovin')
Ife yen (Gimme your lovin')
Na the thing wey me I want
Na true say you don thief my heart right now baby, hm
So what I'm dealing with, awada ko oo
My people say I don dey, mad for your matta, yeah
See wetin you do me baby, ko ye mi mo, ooh
You're blessed with all I ever wanted in a woman
And my whole life done changed cos baba brought you to me
Mo f'owo so'ya girl you're the one
Iwo l'okan mi yo mo, oh oh
When I wake up in the morning (early momo..)
I'll write you a letter (for yo' domot)
I'm tellin' you I love you (oyin l'omo)
Nibo ni ka lo today? (I be takin' you out)
Na you I gat to chill with (Iwo nikan..)
Ko s'elomiran baby (baby sho'gbo)
O sha ma bami lo'le (baby sho'nuff..)
Make I fit exchange my time, for your love...
Ife yen, ife yen, ife yen
Na the thing wey me I want, ooh
Ife yen (Gimme your lovin')
Ife yen (Gimme your lovin')
Na the thing wey me I want
Ife yen, ife yen, ife yen
Na the thing wey me I want, ooh
Ife yen (Gimme your lovin')
Ife yen (Gimme your lovin')
Na the thing wey me I want