LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Otojometa

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ay, turn me up a lil bit on the microphone
Rest in peace, Bigtyme..

Slow down, omo you don try
Plenty plenty hustle, same ol' life
Igboro no dey smile for Naija
Na wetin man pikin go do
That's why I sing to you
Slow down, let's play around
Uhn, let's play around

In case you need a reminder
Omo this na Jasën Blu
So when your mind need to relax
I come to your rescue
So call your favorite OAPs
Pon di radio
Make dem play dat Jasën Blu
Pon your stereo

Already you know
I be your Brown Shuga
When I get home
I'ma write a song about you now
When it comes to Lovin', it's Nothin
I got you more than Enough
Uh, and I keep it One Hunnid
And solid never to fall

Una wey believe in me
I got nothing but love
For your beautiful souls
Ahh...una wey been wait for me
Idobale n'mo wa o
Mo ki yin

Eyin temi o t'ojo meta, aaahhh
E ti ri mi, o t'ojo meta, aaahhh
To all my people dem
Wey dey hold me down, aaahhh
Jasen-i Blu your padi
Don dey for town, aaahhh

Eyin temi o t'ojo meta, aaahhh
E ti ri mi, o t'ojo meta, aaahhh
To all my people dem
Wey dey hold me down...aaahhh
Jasen-i Blu your padi
Don dey for town....aaahhh

Eyin temi o t'ojo meta, aaahhh
E ti ri mi, o t'ojo meta, aaahhh
To all my people dem
Wey dey hold me down...aaahhh
Jasen-i Blu your padi
Don dey for town....aaahhh

WRITERS

Jasën Blu

PUBLISHERS

Lyrics © LoneLegion Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None