LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

U Remind Me (2020 Pidgin Acoustic)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
See de thing about you wey dey catch my eye
Na de same thing wey go make me to change my mind
E still dey hard me to explain but omoge I go try
Siddon wella e go take-i small time no be lie

I sabi one shawty I swear she look just like you
Her smile be like say na same mama born she and you
Innocenti but plenty man dey steady knack am for skool
Na there my mind go when I look at you

See you remind me of a girl that I once knew
See her face whenever I I look at you
You won't believe all of the things she put me thru
This is why I just can't get with you

You remind me of a aw babe
See her face whenever I
You won't believe all of the things aw babe huh
This is why I just can't get with you

WRITERS

Jasën Blu

PUBLISHERS

Lyrics © LoneLegion Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual