U came around, they want to know
What's new in town, is your kinda glow
Said you're on the run, yea
Hustler, wey getti money, na who you be?
I gatz to know, wetin you carry, wey heavy so
What's your name? Where you from?
Can I have your number? Make I fit call u, girl
Nice to meet you, call me Jasën
Jasën Blu, that's what my name is baby
I like your smile, the way you walk
Everything, e be like magic baby
I no go let you go, until you lemme..
Everything I need to know, cos when I get home..
Whеn I get home, I'ma write a song about you
Whеn I get home, I'ma write a song about you
When I get home, I'ma write a song about you
When I get home, I'ma write a song about you
Relaxi o, make I buy you drink
Before you rush go where I no know
No be everyday, wey man pikin, dey see
E no go jell, if you waka like this, girl
Without your number, on top my phone o
Give it up, couple minutes, baby please
What's your name? Where you from?
Can I have your number? Make I fit call u, girl
Nice to meet you, call me Jasën
Jasën Blu, that's what my name is baby
I like your smile, the way you walk
Everything, e be like magic baby
I no go let you go, until you lemme..
Everything I need to know, cos when I get home..
When I get home, I'ma write a song about you
When I get home, I'ma write a song about you
When I get home, I'ma write a song about you
When I get home, I'ma write a song about you
Jasën Blu - that's my name, baby
Jasën Blu - na ihn be my name o
Jasën Blu - say my name, yeah
Jasën Blu - no forget baby
Jasën Blu - cos I go call you, yea
Jasën Blu - when they play this song, on the radio..
When I get home, I'ma write a song about you...
Babe, baby lemme take you out tonight!
Ayye baby make I set the record straight
I wanna be yo' lover for tonight and always
They used to tell you say-e true lovin' nor dey
But I'm here to prove these muthafukkaz wrong in one take
Oh don't you take my words the wrong way
I mean, I know you hustle, and it's been a long day
I wanna lay you down an' lax you up the fun way
Cos I know you been ready for this crazy foreplay
Ticket to my love is one way
I'ma take you 'round the world of sextasy in one place
Make you f*ckin' sing along in passion while this song plays
Make up for all the lovin' you done missed in one day
Way you moving I know say e done tey
Don't worry girl I got you all day, I know say you wan play
We goin' nowhere, make we just dey