LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Kulu

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Kulu Kulu Temper
Kulu Kulu Temper ooo aa
Kulu Temper For me

See ano go chop and clean mouth
Ohema na u be my healer
See ano dey wanti abena o
Only u wey dey colli my temper
Cooli cooli temper obaa
Shey ugo like see mama
Yello sisi dey for corner .....
Shey ugo like choppi my suya
Ano dey telli u story
And disi no be tolli
Oh my bae mk we knack till the morning
Abi carry ugo carry pikins for me ?....
Not 2,3,4,seven I beg ya
Naa kunadu mid) come
Closer I need ya..


Oh my lady badder
Oh ladé finer
Oh lady badder passi all the
Girls wey dey wave for corner ..



My lobi
B3 olé ak3 min sum) bo jolie
Hmm ah
Any whr any weather bébé
For your love I don Sabi

I don dey pray mk u come my
Only u gbémi trabayé o
Wu c) gya mi dia mé wié
Oh my dear no go run away o
Oh ha
No go do me defedefe
No go play like abedi Pele
U be the spice to my kelewele.
Wucu gya mi di3 mé wié
Natsuii my baby U be dreams
Come true my baby
Ano go let nobody Messi
With u my lady cos u be my only lady
Ano dey telli u story
And disi no be tolli
Oh my bae mk we knack till the morning
Abi carry ugo carry pikins for me ?....
Not 2,3,4,seven I beg ya
Naa kunadu mid) come
Closer I need ya..


Oh my lady badder
Oh ladé finer
Oh lady badder passi all the
Girls wey dey wave for corner

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual