LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

My Party Banger

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Baby girl don't be late
I like your body
I de like this Your figure eight
I like your body
Arrange your back for me well
I want us to jáiyé
(Uhhh hmm yea)

Shakara ólo òjèni
Don't be shy stop acting funny
Your dirty whining gat me crazy
Shakara ólo òjèni
Don't be shy stop acting funny
Your dirty whining gat me crazy

So baby girl say make we rock together
This one na my party banger
Na me be number one contender
Wey de make all the girls de wonder
This one na my party banger
Na me be number one Contender
Wey de make all the girls de wonder
Baby girl shey you know the matter eh

Your body curve like Coca Co
Cola bottle
See my baby she don't like stress
She de like am gentle
Ohema come dance and chill
Let's take a photo
Say we go party all night long
Papaparty all night long
Baby I like it
I really like how you whine it
Baby come gimme something
Something wey de sweet like
Like chocolate
Girl let's get naughty
Promise to be nice and friendly
All my guys are friendly
So baby no go dull me

Shakara ólo òjèni
Don't be shy stop acting funny
Your dirty whining gat me crazy
So baby girl say make we rock together
This one na my party banger
Na me be number one contender
Wey de make all the girls de wonder
This one na my party banger
Na me be number one Contender
Wey de make all the girls de wonder
Baby girl shey you know the matter eh
This one na my party banger
Na me be number one contender
Wey de make all the girls de wonder
This one na my party banger
Na me be number one Contender
Wey de make all the girls de wonder
Baby girl shey you know the matter eh
Na my party banger
Na me be number one contender
Wey de make all the girls de wonder eh
Na my party banger
Na me be number one contender
Wey de make all the girls de wonder eh
Lalala lalala
Lalala la la lalalala

WRITERS

Anetor Gabriel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence