LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sad love

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Last thing on my mind is if I let you go
I no fit take all this pain alone
Wetin I go do as the Feeling don grow
I've been loving you for a while
I think you should know
Say if I love you I no de joke
I just wan make you be my own

Girl let's dance in the moonlight
Baby come shake this your body for me
Wanna hold you so tight gum body oh make you lean on me
Oroma gimme your loving
Make your body connect with my body
No other kele wey fit chargy my battery
Na only you wey I de see

If I de see you
Make me de shine my 32
Body sweet me like I drink juice
So make i connect to your Bluetooth make i input
Abeg no refuse
Girl me I swear I no get issues
Body sweet me like I drink juice
Like I drink juice
Like I drink juice

Love and trust
Oh baby give it to me no de rush
If you de with me girl my brain de touch
Mami only you gat dah magic touch

Oh the way you looking tonight
Shima so fine she be my sunshine
Ómótoshón wey too get style
I've got to be honest with you
I'm craving for your attention

Girl let's dance in the moonlight
Baby come shake this your body for me
Wanna hold you so bad gum body oh make you lean on me
Oroma gimme your loving
Make your body connect with my body
No other kele wey fit chargy my battery
Na only you wey I de see

If I de see you
Make me de shine my 32
Body sweet me like I drink juice
So make i connect to your Bluetooth make i input
Abeg no refuse
Girl me I swear I no get issues
Body sweet me like I drink juice
Like I drink juice
Like I drink juice

WRITERS

Anetor Gabriel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence