LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Energy

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Outsider getting more breeze
Look inside tell me what do you see?
To feel alive man you've gotta find peace
Never stop still out kowope gotta get my cheese
Just getting my cheese

Kpawo till December
Normally o
Facing agenda
Emi san Lori o

Them no fit to suffer suffer
Suffer suffer mi o
I getti many eyes on me
Can't kill the energy

Till December
Normally o
Facing agenda
Emi San Lori o

Them no fit to suffer suffer
Suffer suffer mi o
More life to my enemies
Can't kill the energy

Many things wey man dey chase
Why them call am paper chasing
Hustle make man to craze
Mo eniyan ko sabi person

Show off the lifestyle
Good vibes the night time
Louboutin and Christian Dior
Man I'm feeling on top

Kpawo till December
Normally o
Facing agenda
Emi San Lori o

Them no fit to suffer suffer
Suffer suffer mi o
I getti many eyes on me
Can't kill the energy

Till December
Normally o
Facing agenda
Emi San Lori o

Them no fit to suffer suffer
Suffer suffer mi o
More life to my enemies
Can't kill the energy

WRITERS

Jonathan Awusa

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence